[VIDEO] Zlatan – My Life



Zanku Records presents the official music video to DJ Manuel‘s debut record titled ‘My Life‘ which features Zlatan.

The Ditweni-produced song ‘My Life‘ arrives shortly after Zlatan introduced the disc jockey, DJ Manuel to his imprint few hours ago.

With a wonderful video treatment from rising cinematographer, Director Ugly.

Quotable Lyrics;

E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo

Dem dey snow I dey burn candle every night
And day for my life oo
Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo

Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo
I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey
For this life oo

Watch “DJ Manuel My Life Video” below:






========================================== Promote Your Song & Video with Us Now At Affordable price Mail us now [email protected]

Post a Comment

0 Comments